by Truvel » April 13th, 2021, 7:01 pm
eMade wrote: Truvel wrote: eMade, I Dey Try Make I Hussle Reach D Vip Level, Nai U Come Deduct 2bucks 4rm My Rantion Wey I Just Manage Get. Ko Joor Ooo! Ko Joor rara Ooo.
No ves my brother. na the rules o.
Chai !! Nawa Ooo!! Una No Get Court Of Appeal Self?
[quote="eMade"] [quote="Truvel"] eMade, I Dey Try Make I Hussle Reach D Vip Level, Nai U Come Deduct 2bucks 4rm My Rantion Wey I Just Manage Get. Ko Joor Ooo! Ko Joor rara Ooo.[/quote]
:lol; No ves my brother. na the rules o.[/quote] Chai !! Nawa Ooo!! Una No Get Court Of Appeal Self?